Reniss - Night Life feat. Jovi (Official Video)

  • Reniss releases the video for "Night Life" featuring Jovi from her EP 'Express Vol. 1'. Produced by Le Monstre. Directed by Ndukong. ©2018 New Bell Music.
    Get 'Express Vol. 1' here:
    Get it here:
    Bandcamp: smarturl.it/bcrenissxpressvol1
    Apple Music: smarturl.it/itunrenissxpressvol1
    Lyrics:
    (Jovi)
    How you dey ya own so
    Why you like for show show
    Presidential convoy
    When I land for Malabo
    Man na head honcho
    I make'am make dem panjo
    Only way wey I high so
    No bi lie bô
    I just want for lay low
    (Reniss)
    When I woke up / sharp sharp for morning
    Na ya picture wey I di ngetch / every morning
    E make me feel / Owé owé eh
    E make me feel / Owé owé eh eh eh eh
    Ma neighbours and friend sef sef
    All dem know me
    I get the juice /you want the tin
    You cam see me
    I make you feel / Owé owé eh
    I make you feel /Owé owé eh eh eh eh
    Bebe je t'aime a mourir ahh
    Eh eh eh
    C'est toi et moi aujourd'hui
    Eské ma ndolo complicate
    Quand toi et moi ont danse
    J'adore ça ah ah ahhh
    Ah ah ahhhh
    Quand tu me fais bisous
    J'adore ça eh eh ehhh
    (Jovi)
    How you dey ya own so
    Why you like for show show
    Presidential convoy
    When I land for Malabo
    Man na head honcho
    I make'am make dem panjo
    Only way wey I high so
    No bi lie bô
    I just want for lay low
    (Reniss)
    Abeg no di talk tin wey you no fit do
    Abeg no di talk tin wey you no fit do
    Abeg no di talk tin wey you no fit do
    Abeg no di talk tin wey you no fit do
    Looking for a man /for ya whole life time
    But all he want /is a one night stand
    Any man dey for here na for fine e chance
    All di game/ me I no di understand
    One man peace and another man trouble
    One take four and the other take double
    Na condition di mek am jangah e back di bend
    All di ova sabi mek'am you no fit learn
    Abeg wuna free me
    Ah ah wuna free me
    Abeg wuna free me
    Ah ah wuna free me
    But jelousy people dem go always di hate
    Nang nang shoes wey na seize thirty eight (38)
    Enter club people dem just di craze
    Ahhhh ahhhh all
    Bebe je t'aime a mourir ahh
    Eh eh eh
    C'est toi et moi aujourd'hui
    Eské ma ndolo complicate
    Quand toi et moi ont danse
    J'adore ça ah ah ahhh
    Ah ah ahhhh
    Quand tu me fais bisous
    J'adore ça eh eh ehhh eh eh eh eh eh eh
    Bebe je t'aime a mourir ahh
    Eh eh eh
    C'est toi et moi aujourd'hui
    Eské ma ndolo complicate
    Quand toi et moi ont danse
    J'adore ça ah ah ahhh
    Ah ah ahhhh
    Quand tu me fais bisous
    J'adore ça eh eh ehhh eh eh eh eh eh eh
    (Jovi)
    How you dey ya own so
    Why you like for show show
    Presidential convoy
    When I land for Malabo
    Man na head honcho
    I make'am make dem panjo
    Only way wey I high so
    No bi lie bô
    I just want for lay low

    Category : Cameroon Music Videos

    #reniss#night#life#feat#jovi#official#video

    0 Comments and 0 replies
arrow_drop_up