Mr Eazi - Surrender (feat. Simi) [Official Video]

  • Mr Eazi confesses his adoration for his love interest's "ileke idi" in the official video to his hit song "Surrender" featuring the soothing vocals of Simi. Life is Eazi, Vol. 2 - Lagos To London is OUT NOW!
    Stream & Download Here: listen.platoon.ai/lagos-to-london
    Watch Surrender animated video here: youtu.be/gqm6vwoHzFI
    Lyrics
    Baby make you loving the boy
    Baby make you kiss the boy
    Baby make you loving the boy
    Baby you for kiss the boy (kiss the boy)
    I surre I surre to your ileke idi o
    I surre I surrender to your ileke idi o
    I surre I surre to your ileke idi o
    I surre I surrender
    I no say I no strong like Mike Tyson
    I no say I no getty the voice like Michael Jackson
    I no say I no sweet like Zara Larsson
    I no say I no getty money like Richard Branson
    But wetin I get e pass the money wey you want
    If you give me a chance I give you everything I got
    I dey pray to God that this loving is enough
    Baby I just want to let you know
    I surre I surre to your ileke idi o
    I surre I surrender to your ileke idi o
    I surre I surre to your ileke idi o
    I surre I surrender to your ileke idi o
    I surre I surre, like say na felony o
    I don’t care, I don’t care about you money o
    You surre, you surrender to my ileke idi o
    No dey fear omo just call me your honey o
    No forget baby, set reminder
    I open my heart baby, come make you enter
    Carry your matter for head, your defender
    For you baby, for you omo
    I no want Mr Jackson, you know me better
    I am loving your melody, lori instrumental
    Anything you have is enough tori
    Baby I surrender to your to to ri o
    I surre I surre to your ileke idi o
    I surre I surrender to your ileke idi o
    I surre I surre to your ileke idi o
    I surre I surrender to your ileke idi o
    Love Love Loving the boy
    Baby making you kiss the boy [Zagadat]
    Baby make you loving the boy
    Baby you for kiss the boy
    Baby make you loving the boy
    Baby may you kiss the boy [Zagadat]
    Baby make you loving the boy
    Baby make you kiss the boy
    Credits: Oluwatosin Oluwole Ajibade, Simisola Bolatito Ogunleye, Pheelz, Julian Nicco Annan & Alastair O’Donnell
    Follow Mr Eazi
    Facebook: www.facebook.com/officialmrEaZi/
    Twitter: twitter.com/mreazi
    SoundCloud: soundcloud.com/mreazi
    Instagram: www.instagram.com/mreazi
    Web: mreazi.com
    YouTube: smarturl.it/MrEaziYouTube
    #MrEazi #Simi #LagosToLondon

    Category : Nigeria Music Videos

    #mr#eazi#surrender#feat#simi#official#video

    0 Comments and 0 replies
arrow_drop_up