Joeboy - Beginning (Official Video)

  • Joeboy, the Nigerian singer behind viral smash “Baby,” returns with his new single “Beginning,” produced by Killertunes. Joeboy's “Beginning” captures that space between the friend zone and romance with its succinct refrain: “I’m beginning to begin to fall in love.”
    Stream & Download Beginning Here: empawaafrica.lnk.to/JoeboyBeginning
    Lyrics
    Omo walai
    If them point gun to my head say make I deny you
    I go tell them sey lai lai
    No be lie
    I fit to spend all of my money on you [oh no]
    Spend a couple couple milli on you [yeah yeah]
    Give you loving till you say e don do [ye ye]
    Special type of feeling that I feel when I’m with you
    O n du n Mo mi anytime wey I dey with you
    I want your heart and soul and your own body too
    I can’t let you go
    I’m beginning to begin to fall in love
    I’m beginning to begin to fall in love
    I’m beginning to begin to fall in love
    This love no be ordinary thing
    You suppose to be one night fling
    But now I don dey catch feelings
    I dey vex when i see you with another person
    Oh no
    I no dey concentrate no more
    Make we felicitate jowo
    Hold me tight and rub on my head baby o
    Make I feel alright [ye ye]
    Special type of feeling that I feel when I’m with you
    O n du n mo mi anytime wey I dey with you
    I want your heart and soul and your own body too
    I can’t let you go
    I’m beginning to begin to fall in love
    I’m beginning to begin to fall in love
    I’m beginning to begin to fall in love
    Ohema o as I dey call you make you answer [fall in love o]
    As I dey call you make you answer
    As I dey call you make you
    I’m beginning to begin to fall in love
    Ohema o as I dey call you make you answer
    As I dey call you make you answer
    As I dey call you make you answer
    So whenever you hear this vibe
    I just want you to vibe with it
    ‘Cause it’s a banger
    Joeboy give them
    Joeboy give them
    Joe Joe Joeboy ‘pon deck
    Writing Credits: Joseph Akinfenwa-Donus & “Killertunes” Otaniyen-uwa Daniel
    More from Joeboy
    BABY (Official Video): youtu.be/pp6xej5xWfs
    BABY (Visualizer): youtu.be/I6wzhp4g2Cw
    FAAJI ft. Mr Eazi: youtu.be/0CM9qusGP6g
    FIRE with GuiltyBeatz & King Promise: youtu.be/oze_ljK1MVI
    FAKOSI: youtu.be/fiaGYYeDkT0
    Connect with Joeboy:
    Instagram: www.instagram.com/joeboyoffic...
    Twitter: twitter.com/joeboyofficial
    Facebook: www.facebook.com/iamjoeboy/
    Soundcloud: soundcloud.com/joeboyofficial
    YouTube: www.youtube.com/channel/UCv3E..
    More from emPawa Africa
    Watch emPawa 100 Videos Here: bit.ly/31hURbD
    Watch emPawa Africa Exclusives Here bit.ly/2Mypea9
    Watch emPawa Room Here: bit.ly/2XEcXFq
    Watch emPawa Live Here: bit.ly/2XLvj8z
    Keep up to date here:
    www.empawaafrica.com/
    www.instagram.com/empawaafrica/
    twitter.com/emPawaAfrica
    #Joeboy #Beginning #Baby #emPawaAfrica

    Category : Nigeria Music Videos

    #joeboy#beginning#official#video

    0 Comments and 0 replies
arrow_drop_up