Joeboy - All For You (Official Video)

  • Rising Afropop star JOEBOY releases the video for "ALL FOR YOU", one of the lead tracks from his standout debut EP "LOVE & LIGHT"
    Download & Stream Here: empawaafrica.lnk.to/JoeboyLoveAndLightEP
    LYRICS
    Yeah yeah yeah yeah
    She wan
    Break up with her boyfriend ‘cause of me
    Sey na only me
    Wey she want she no wanty nobody
    She wan
    Break up with her bobo ‘cause of me
    Sey na only me wey she want she no wanty nobody
    I don’t feel like I deserve your love oh baby e no Dey be like sey I deserve your love oh mama
    I don’t feel like I deserve your love oh baby
    It don’t feel like I deserve your love oh mama
    ‘Cause am all for you
    Make you no fear don’t you bother
    Elele
    Girl I’m all for you make you no fear ko se normal
    I can be that somebody
    Somebody
    If you need this somebody
    Baby you can call on me
    I can be your company eh
    Somebody, somebody
    If you need this somebody
    I can be your company
    Baby you can call on me (yeah)
    She wan, break up with her boyfriend ‘cause of me
    Sey na only me wey she want she no wanty nobody
    She wan break up with her bobo cause of me
    Sey na only me wey she want she no wanty nobody (yeah yeah yeah yeah)
    I don’t feel like I deserve your love oh baby
    E no dey be like sey I deserve your love oh mama
    I no dey feel like sey I deserve your love oh baby
    It don’t feel like I deserve your love oh mama
    ‘Cause am all for you
    Make you no fear don’t you bother
    Elele
    Girl I’m all for you make you no fear ko se normal
    She wan, break up with her boyfriend ‘cause of me
    Sey na only me wey she want she no wanty nobody
    Joeboy pon deck!
    Song Credits: : Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus & Kevin Chukwuneye Akpewe
    Keep up to date here:
    www.empawaafrica.com/
    www.instagram.com/empawaafrica/
    twitter.com/emPawaAfrica
    Watch emPawa 100 Videos Here: bit.ly/31hURbD
    Watch emPawa Africa Exclusives Here bit.ly/2Mypea9
    Watch emPawa Room Here: bit.ly/2XEcXFq
    Watch emPawa Live Here: bit.ly/2XLvj8z
    Keep up to date here:
    www.empawaafrica.com/
    www.instagram.com/empawaafrica/
    twitter.com/emPawaAfrica
    Watch emPawa 100 Videos Here: bit.ly/31hURbD
    Watch emPawa Africa Exclusives Here bit.ly/2Mypea9
    Watch emPawa Room Here: bit.ly/2XEcXFq
    Watch emPawa Live Here: bit.ly/2XLvj8z
    #Joeboy #AllForYou #LoveAndLight #emPawaAfrica

    Category : Nigeria Music Videos

    #joeboy#all#for#you#official#video

    0 Comments and 0 replies
arrow_drop_up