Ameno Amapiano Remix (Lyrics) - Goya Menor

  • #GoyaMenor #AmenoAmapianoRemix #AmenoAmapianoRemixLyrics #afro #pop #african
    Lyrics:
    It's so easy (The Nektunez, yeah)
    Hey, ha
    Oya meno (Ameno)
    Oyadepe kirin
    Hekedimi yana kukirin
    Let me tell them how the thing goes
    How the thing goes (How the ting goes)
    Shebi meka tamoa
    Say my pikin don go join cult
    Ha, you want to bam ba?
    You wanna chill with the big boys
    Na you dey run kiti kiti
    You dey run kata kata
    No fit drink water drop cup
    Ha, hey (So you see how the thing goes?)
    (Ameno, oma nare imperavi ameno) How the thing goes
    Oya, tell a men who blend you (Dimere, dimere, mantiro)
    And who? And who? (Mantire mo, ameno)
    Ameno, ameno do re
    Ameno dori me
    Ameno dori me
    Ameno do
    Dori me reo
    Ameno dori me (Ameno dori me)
    Ameno dori me
    Okay, okay, ha
    This one no be zobo no be can juice
    Go school e go school, you go dey pen tools
    And na the parameter set, you wan dey form too
    See, even your papa no fit save you
    For all the calamity wen him pikin don do
    Man, all the niggas don dey find you
    Because that nigga wey you pay omo e don puff
    Oh boy e don puff, ha hey
    Come on, let's go
    Shebi meka tamoa
    Say my pikin don go join cult
    Ha! You want to bam ba?
    You wanna chill with the big boys
    Na you dey run kiti kiti
    You dey run kata kata
    No fit drink water drop cup
    Ha, hey, Shebi you see how the thing goes?
    (Ameno, oma nare imperavi ameno) How the thing goes
    I say tell a men who blend you (Dimere, dimere, mantiro)
    And who? And who? Okay, okay (Mantire mo, ameno)
    Ameno, ameno do re
    Ameno dori me
    Ameno dori me
    Ameno do
    Dori me reo (okay)
    Ameno dori me (okay, come on, let's go)
    Ameno dori me (okay)
    Because you made it to the top throne
    Let me see what my godfather can do
    'Cause, he's a father to the fatherless
    A mother to the motherless
    And nothing no one can do
    We promised not to fight again
    Not to do anything that will hurt again
    'Cause if you do, na him be say you don wrong again
    And, another time you go run again, I swear
    Shebi meka tamoa
    Say my pikin don go join cult
    Ha! You want to bam ba?
    You wanna chill with the big boys
    Na you dey run kiti kiti
    You dey run kata kata
    No fit drink water drop cup
    Ha, hey, Shebi you see how the thing goes?
    Ameno, oma nare imperavi ameno
    Dimere, dimere, mantiro
    Mantire mo, ameno
    It's so easy (The Nektunez, yeah)
    afro, afro music, afropop, pop, Goya Menor, Ameno Amapiano Remix

    Category : South Africa Music Videos

    #ameno#amapiano#remix#lyrics#goya#menor

    0 Comments and 0 replies
arrow_drop_up