Korede Bello - Bella (Official Video)

  • @Korede Bello performing his new single "Bella".
    Produced by Ozedikus.
    Directed by Olu The Wave.
    Stream on all stores: onerpm.lnk.to/KoredeBello-Bella
    Follow Korede Bello
    www.instagram.com/koredebello/​
    twitter.com/koredebello
    facebook.com/koredebello
    Subscribe to the channel for more www.youtube.com/channel/koredebello
    #KoredeBello #Bella
    LYRICS
    Oh my Darling
    I wrote this song for you
    This your body
    E dey draw me like Ogbono
    Bella O!
    Bella o Bella
    Pretty Isabella
    If you see my Bella
    She fine pass Cinderella eh
    Bella o Bella
    Pretty Isabella
    If you see my Bella
    She fine pass Cinderella eh
    Sempe
    Dem go Sempe
    If you see my Bella
    Sempe dem go Sempe
    You got to you got to know
    the way wey you fine
    Naim dey make me josoro
    Yeah yeah yeah
    You got to you got to know
    the way wey you fine
    Naim dey make me josoro
    You give me ginger my baby
    you want to kill somebody
    You give me fever
    and na you come still be my medicine
    You give me ginger my baby
    Want to kill somebody
    You give me fever
    and na you come still be my medicine
    Bella o Bella
    Pretty Isabella
    If you see my Bella
    She fine pass Cinderella eh
    Bella o Bella
    Pretty Isabella
    If you see my Bella
    She fine pass Cinderella eh
    Bella fine pass Cinderella
    Bella fine pass Cinderella
    Sempe
    Dem go Sempe
    If you see my Bella
    Sempe dem go Sempe
    •••

    Category : Nigeria Music Videos

    #korede#bello#bella#official#video

    0 Comments and 0 replies
arrow_drop_up