Peruzzi - Hypertension (Official Video)

  • Official video for "Hypertension" by Peruzzi.
    Stream "Hypertension" on all stores: ONErpm.lnk.to/Hypertension-TIN
    Video Directed by Olu The Wave.
    Follow Peruzzi
    instagram.com/peruzzi_vibes
    twitter.com/peruzzi
    LYRICS
    Ikebe wey you carry for section
    Don cause hypertension
    I see the signboard (signboard)
    Wey say warning (warning)
    Cause your body dangerous
    But me I no dey hear word (hear word)
    I dey here till morning (morning)
    And that’s on period
    If na style (You get style)
    If na moves (You gat moves for days)
    Sotey-sotey-sotey
    Other guys dem hoping boya
    You get something for them
    Nothing, nothing for them
    This thing wey you carry for section
    E don cause hypertension
    Oh ye ye ye
    Ye ye ye
    Ikebe wey you carry for section
    E don cause hypertension
    Oh ye ye ye
    Ye ye ye
    This thing wey you carry for section
    E don cause hypertension
    Hypertension tension
    Ikebe wey you carry for section
    E don cause hypertension
    Mami what you working with?
    Oh baby show me working
    Show me working
    Show me working
    Hey!
    See person figure
    Man dem wan figure your body
    Or make I take better picture
    My people gats see this your body (this your body)
    If na style (You get style)
    If na moves (You gat moves for days)
    Sotey-sotey-sotey
    Other guys dem hoping boya
    You get something for them
    Nothing, nothing for them
    This thing wey you carry for section
    E don cause hypertension
    Oh ye ye ye
    Ye ye ye
    Ikebe wey you carry for section
    E don cause hypertension
    Oh ye ye ye
    Ye ye ye
    This thing wey you carry for section
    Don cause hypertension
    Hypertension tension
    Ikebe wey you carry for section
    Don cause hypertension
    Ouuu ouuu
    Ouuu ouuu
    Ouuu ouuu
    #Peruzzi #hypertension

    Category : Nigeria Music Videos

    #peruzzi#hypertension#official#video

    0 Comments and 0 replies
arrow_drop_up