Loic Sumfor - Perfect (Official Video)

  • Cameroon Music © 2022 Synergians
    Performance: loic Sumfor
    Title: Perfect (Official Video)
    Written & Composed by: Loic Sumfor
    Produced by: Godemma de beat Doctor
    Follow Loic Sumfor on Social Media
    Tikok: www.tiktok.com/@loicsumfor?_t=8Y6K5QaaYQI&_r=1
    Twitter: twitter.com/LoicSumfor?t=hcW6BT6sHiytppzgy-B1PA&s=09
    Instagram: instagram.com/loicsumfor?utm
    Facebook: www.facebook.com/iamloicsumfor
    For Bookings:
    email: loicsumfor.bookings@gmail.com
    Contact: +237 681259840
    PERFECT - LYRICS
    Le oh
    My mama deny you
    Say you no get womb
    But na you I choose
    Your friends them dey laugh you
    And dem dey use you and they catch cruise
    See I don't care about your past
    I only care about your present
    Cuz no one else is perfect
    Hmmm
    They say you no go school
    And you no know book
    Say you be fool
    And the boys them dey confuse you
    Withy juice you open foot
    See I don't care about your past
    Me I just want deh for your future
    Cuz me sef I no perfect hmmm
    So I go start teach you from ABC
    Till you reach university
    Give you everything you need
    Girlie do you believe me
    Ma girl
    Hmmm
    I'll never leave your side
    I'll never leave your side
    The world needs you that is why you are here
    (Mbelleh mama)
    And I need you that is why I am here
    (Mbelleh mama)
    Don't bother what they say
    Cuz I don't really care
    (Mbelleh mama)
    I always will be there
    The world needs you that is why you are here
    (Mbelleh mama)
    And I need you that is why I am here
    (Mbelleh mama)
    Don't bother what they say
    Cuz I always will be there
    (Mbelleh mama)
    And I don't really care
    See anytime you land in a trouble
    (I go fight for you)
    And even when you no deh around
    (I go dey pray for you)
    And when your friends them run leave you
    (I go stand by you)
    And even when you feel so lonely
    (My girlie I will comfort you)
    So my baby no mind
    They say bitter thing dem no fine
    But bitter kola fine
    So I go call mamy Ngwa ei massa
    Make ei pull-up with palm wine
    So make we dance and dine
    Girl I no dey lie
    We can go offline
    Cuz I gatchu baby
    Ask Godemma
    So I go start teach you from ABC
    Till you reach university
    Give you everything you need
    Girlie do you believe me
    Ma girl
    Hmmm
    I'll never leave your side
    I'll never leave your side
    The world needs you that is why you are here
    (Mbelleh mama)
    And I need you that is why I am here
    (Mbelleh mama)
    Don't bother what they say
    Cuz I don't really care
    (Mbelleh mama)
    I always will be there
    The world needs you that is why you are here
    (Mbelleh mama)
    And I need you that is why I am here
    (Mbelleh mama)
    Don't bother what they say
    Cuz I always will be there
    (Mbelleh mama)
    And I don't really care
    #loicsumfor #perfect

    Category : Nigeria Music Videos

    #loic#sumfor#perfect#official#video

    0 Comments and 0 replies
arrow_drop_up