Falz & Tekno - O Wa (Official Music Video)

  • O Wa is Falz's first official single for 2023.
    ►Stream BAHD album - orcd.co/bahd_falz
    ►Subscribe to the channel: www.youtube.com/channel/UCRySqRCtgB9iKFK4lSQRXBw
    ►Instagram - instagram.com/falzthebahdguy
    ►Twitter - twitter.com/falzthebahdguy
    ►Facebook: www.facebook.com/falzthebahdguy1
    ►SnapChat: falzthebahdguy
    ►Video Director: OYETWOPOINTO x FALZ
    ►Music Producer: Chillz
    ►Executive Producers: Folarinde Falana, Femisoro Ajayi & Sidney Sule
    ►Bookings: bahdguys@gmail.com
    LYRICS:
    Na so dem dey do
    Pack everybody like sardine
    We dey gallivant up and down
    Forget say body no be machine
    (Body no be machine)
    All the tax wey we generate
    Why the cash no dey circulate
    And when we start to calculate
    Everybody come dey agitate
    Ojota, O wa
    Owa o
    Owa
    Agege, O wa
    Owa o
    Owa
    Ojota, O wa
    Owa o
    Owa
    Agege, O wa
    Owa o
    Owa
    Give me mineral
    Pass me the Gala
    Hustle critical we no fit retire
    O jo cinema
    E don turn wahala
    Many animal dey put on Agbada
    I get medicine wey dey cure anything
    E dey cure poverty
    Bring prosperity
    Many things
    Many things
    Everyday, we dey see many things
    Because
    It’s a critical reaction
    My country no get formation
    Oloun
    For your information
    Population dey for prostitution
    I say dem mama dem papa
    Dem dey cry
    Dem no know how pikin dey kpai
    Money no dey he dey drink kai-kai
    Kai, haba baba na
    Ojota, O wa
    Owa o
    Owa
    Agege, O wa
    Owa o
    Owa
    Ojota, O wa
    Owa o
    Owa
    Agege, O wa
    Owa o
    Owa
    Give me mineral
    Pass me the Gala
    See I know Sikira
    She don hustle tire
    The way she dey work, suppose wear designer
    But she no be baller she no know Dybala
    I talk my own
    I don dey go
    Conductor own
    He Stop for road o
    You get money
    You chop alone
    E run belle
    You purge alone o
    Why you no give me change I para
    Dem dey do us ojoro o
    I curse the driver I tell conductor say waka
    Dem dey do us ojoro o
    Stop the motor I need to come down I tire
    Dem dey do us ojoro o
    Patapata everything scatter
    We dey face wahala
    Dem dey do us ojoro o
    Ojota, O wa
    Owa o
    Owa
    Agege, O wa
    Owa o
    Owa
    #Falz #Tekno #OWa

    Category : Nigeria Music Videos

    #falz#amp#tekno#o#wa#official#music#video

    0 Comments and 0 replies
arrow_drop_up