Phyno & Olamide - Ojemba (Official Video)

  • Watch the official video for Ojemba by Phyno & Olamide.
    Stream here - phyno.ffm.to/ojemba
    Connect with Phyno:
    Instagram - www.instagram.com/phynofino/
    Twitter - twitter.com/phynofino
    Facebook - www.facebook.com/realphynofino
    Lyrics:
    Oluwa cover me o
    Man no fit be God o
    They want me to slow down o
    But I no go look back o
    Okwa chukwu na enye o
    E Dey sweet me for belle o
    Ife osolufa mebe o
    Abukwam ojemba enwe ilo
    God cover me for my front and my back o
    OJEMBA ENWE ILO
    u wish me to fall I go jump I go pass o
    OJEMBA ENWE ILO
    chasing the bag ife anyi na achu bu ego mbute..
    OJEMBA ENWE ILO
    NO WEAPON FASHION AGAINST ME SHALL PROSPER O…
    OJEMBA ENWE ILO
    This little light of mine o.. I’m gonna let it shine o
    See wetin God don design o..
    OJEMBA ENWE ILO .
    This little light of mine o.. I’m gonna let it shine o
    See wetin God don design o..
    OJEMBA ENWE ILO
    If I fall I rise … I got my eyes set on the prize
    You know say shoe get size
    And all my shoes na designer
    Heavy is the head wey dey carry the crown
    Omo My shoe no go fit any man
    Even if I dey for dungeon or underground
    Oluwa cover me anytime
    And if you snooze, You collect
    And if you loose dem forget you my guy u go quench
    So many goons for my set
    Many goons wey dey para
    Wey dey Zazu for the bench o
    We can’t stop.. we carry shinning armor
    On our way to Zion
    All my guys them be Lion
    Mo ti ya wan
    God cover me for my front and my back o
    OJEMBA ENWE ILO
    Obstacle come I go jump I go pass o
    OJEMBA ENWE ILO
    See no looking back ife anyi na achu bu ego mbute..
    OJEMBA ENWE ILO
    NO WEAPON FASHION AGAINST ME SHALL PROSPER O…
    OJEMBA ENWE ILO
    Anyi ga na eje eje na abata abata.. ewuo..
    And fa ga na aku aka ma anyi bata abata.. ewuo..
    Ga gwa onye na ewe iwe ya belu ebelu o .. ewuo..
    No weapon fashion against me shall prosper o
    OJEMBA ENWE ILO
    This little light of mine o.. I’m gonna let it shine o
    See wetin God don design o..
    OJEMBA ENWE ILO .
    This little light of mine o.. I’m gonna let it shine o
    See wetin God don design o..
    OJEMBA ENWE ILO
    #phyno #ojemba #olamide

    Category : Nigeria Music Videos

    #phyno#amp#olamide#ojemba#official#video

    0 Comments and 0 replies
arrow_drop_up