Mohbad Ft. Nicki Minaj - Peace (Music Video)

  • A Tribute Music Video to Mohbad, Performing Peace Alongside International Superstar Rapper "Nicki Minaj". This Video tells an inspirational story relating to Mohbad, his life, his success and sadly his death. I spent more than 12 hours creating this, it has surpassed 200,000 views on tiktok, hoping it does better here. Below are the lyrics to this masterpiece. MOHBAD LIVES FOREVER IN OUR HEARTS AND WILL NEVER BE FORGOTTEN. #justiceformohbad
    ***Lyrics***
    Wetin be this one like this
    Been through many things
    Many, many gists
    Though I still find my peace
    Imole
    Oh I, I do like say me I no dey see
    Do like say I no dey hear
    Which kind person be this?
    Oh I, wetin be this one like this?
    Been through many things
    L'ati aye Genesis
    I will be dealing with frenemies
    Survivor (survivor)
    Mi o ni gba (mi o ni gba)
    Money chaser, faster than a bullet
    Flying like a rocket
    Badman wey never rest
    King of South and the West
    Faster than a car
    Won fe ba mi sa
    Faster than a Benzo
    Ijebu lo "l'ewe so"
    Bad vibes on lyrical (ahh)
    Bring in my sound, I'm so biblical, oh (Olohun, ahh)
    Aiye toh l'okada, won de tun ni car
    Dem wan tear your knicker
    Dem wan to turn your teacher
    Before you hammer, oh, my nigga, oh, my nigga
    You go dey when I no get ginger?
    Oh, my nigga, oh, my nigga
    Shey you go dey when I no get raba?
    'Cause my mama, 'cause my mama been praying for me
    Say make I jere
    Oh, my baby, oh, my baby
    Shey you go dey before my Surulere? (Kai)
    ohh
    (Iyawo mi sh'oda, o romipin?)
    (O fi mi si'le, mon fa cigar)
    (Kakiri l'odo awon aboki)
    (Iru kileleyi? Mio fe gbo) ohh
    Wetin be this one like this
    Been through many things
    Many, many gists
    Though I still find my peace
    Oh I, I do like say me I no dey see
    Do like say I no dey hear
    Which kind person be this?
    Oh I, wetin be this one like this?
    Been through many things
    L'ati aye Genesis
    I will be dealing with frenemies
    Survivor (survivor)
    Mi o ni gba (mi o ni gba)
    Money chaser, faster than a bullet
    Flying like a rocket
    Badman wey never rest
    King of South and the West
    Faster than a car
    Won fe ba mi sa
    Faster than a Benzo
    Ijebu lo "l'ewe so"
    Bad vibes on lyrical (ahh)
    Bring in my sound, I'm so biblical, oh (Olohun, ahh)
    Aiye toh l'okada, won de tun ni car
    Dem wan tear your knicker
    Dem wan to turn your teacher
    Before you hammer, oh, my nigga, oh, my nigga
    You go dey when I no get ginger?
    Oh, my nigga, oh, my nigga
    Shey you go dey when I no get raba?
    'Cause my mama, 'cause my mama been praying for me
    Say make I jere
    Oh, my baby, oh, my baby
    Shey you go dey before my Surulere?
    ohh
    Iyawo mi sh'oda, iyawo mi
    (O fi mi si'le, mon fa cigar)
    (Kakiri l'odo awon aboki)
    (Timi Jay on the track)
    Watch Bluenax's Latest Trending News Right Here
    www.youtube.com/channel/UCUhdYKEkSehUiaFHjMY42oQ
    www.youtube.com/watch?v=nhbyWBdXTow&list=PL_xUfuP7ZXYZIpts0-EeWikV3alC9_5nM
    ▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃
    ❌EDITED VIDEO❌ Credit @Mohbad
    ⚫Thank you for watching;

    Category : Nigeria Music Videos

    #mohbad#ft#nicki#minaj#peace#music#video

    0 Comments and 0 replies
arrow_drop_up