Yemi Alade - Amazing Grace (Official Music Video)

  • Effyzzie Music Presents the official Video for Amazing Grace
    Performed by Yemi Alade
    Composed by Yemi Alade
    Produced by Yung Willis
    Video Directed by Clarence Peters
    Listen to #Mamapiano Ep Here: fz.effyzziemusic.com/YAMamapiano
    Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha
    Mmm ahhhh(crocodile skin)
    Verse 1.
    Na your amazing grace dey jeep me going
    When I'm falling over
    Your live dey pick me up
    Mmm
    You know just what to do when I'm going under
    You give me power
    Your love dey make me stronger
    My mind over matter
    So hot I'm hotter than lava
    Whose bad dem know that I'm badder
    Enemies dey but I still dey jaiye
    I no dey tire, I came I saw and I Conquered
    Can't reach me you need a ladder
    I'm flying high helicopter
    Ajee
    CHORUS
    High high hugh higher Higher Higher
    Lailailaialialaialai HigherMy mind over matter
    Verse 2
    Oga dé
    Owo oti ni Kora ile
    Me as I dey
    I swear ability over dey
    As - dey move
    E dey cause gobe
    Big sunami
    Everything dey shake
    My melodies
    Sweet pass koté
    Black Mercedes
    make I fit to reason my
    MY MIND OVER MATTER
    So hot I'm hotter than lava
    Whose bad dem know that I'm badder
    Enemies dey but I still dey jaiye
    I no dey tire, I came I saw and I Conquered
    Can't reach me you need a ladder
    I'm flying high helicopter
    Ajee
    CHORUS
    High high hugh higher Higher Higher
    Lailailaialialaialai Higher
    Connect with Yemi Alade:
    www.instagram.com/yemialade
    www.x.com/yemialadee
    www.facebook.com/kingyemialade
    Https:/www.yemialadeofficial.com
    vevo.ly/JArbJ4

    Category : Nigeria Music Videos

    #yemi#alade#amazing#grace#official#music#video

    0 Comments and 0 replies
arrow_drop_up