Mr Eazi - Òròkórò (feat. Angélique Kidjo) [Official Music Video]

  • Mr Eazi releases the stunning, regal video for “Òròkórò,” featuring the undisputed queen of African music, Angélique Kidjo.
    The visual, shot in Paris by director Thomas Leloup, is the latest drop from Mr Eazi’s critically-acclaimed 2023 album The Evil Genius. Among the most distinctive and unique album projects to emerge from the afrobeats movement
    Download & Stream Òròkórò - empawaafrica.lnk.to/TheEvilGenius
    Lyrics
    Òròkórò
    Zagadat
    Oh oh oh
    Òròkórò
    Oun toba wun elenu lo fin soro (Òròkórò)
    Kosi ohun telefi eledamishey (Òròkórò)
    You know sey normally me o kin kpariwo (Òròkórò)
    Oun toluwa shey ko to ni koro
    Oya follow me kalor o
    Make you see the kind of love I dey see
    Oya follow me kalor o (ye)
    Tele mi Ja lor o
    Make you see the kind of love Oluwa show me
    me o le Kparo o
    Kparo o
    ‘cause all the money wey you get o
    You no fit carry am go below
    And all the padi wey you get o
    Oju lari we no know the koko
    Upon the nose wey we geti o
    We no fit smell all the bad people
    Na baba god wey me get o
    Na baba god wey me get o
    Oh oh Ye
    Oun toba wun elenu lo fin soro (Òròkórò)
    Kosi ohun telefi eledamishey (Òròkórò)
    You know sey normally me o kin kpariwo (Òròkórò)
    Oun toluwa shey ko to ni koro
    Mmm Who badda
    Kosi ohun badda
    Throw me arrow
    mo dapada
    I dey pray to Jesu Jah Jehovah
    Givey thanks ‘cause everything In order
    Thank you Lord for giving mana
    Only peace wey I desire
    As an old Soulja
    I no retire
    Thousand years I go still dey fire
    ‘Cause all the money wey you get o
    You no fit carry am go below
    And all the padi wey you get o
    Oju lari we no know the koko
    Upon the nose wey we geti o
    We no fit smell all the bad people
    Na baba God wey me get o
    Na baba God wey me get o
    Oh oh ye
    Oun toba wun elenu lo fin soro (Òròkórò)
    Kosi ohun telefi eledamishey
    Oh oh oh
    You know sey normally me o kin kpariwo (Òròkórò)
    Oun toluwa shey KO to ni koro
    È dami lohoun
    È djè n’korin
    È djè n’djayé
    N’tori ayé odoun o
    Ewa didé, ewa ka lo djo
    È dami lohoun
    È djè n’korin
    È djè n’djayé
    N’tori ayé odoun o
    Ewa didé, ewa ka lo djo
    Onikaloukou ti o wa ayé
    Òròkórò
    Oni Iya oni baba o
    Ho ho
    Oluwa loni ashè agbara
    Òròkórò
    Èrora ti aba fè soro o
    Ewa didé, ewa ka lo djo
    PRODUCTION COMPANY: NEEDaFIXER Ltd. CREW
    DIRECTOR: Thomas Leloup
    1st AD : Juliette Armanet Producer : Aliki Paraschis Line producer : François Rivière PA : Lionel Ruzindana Director of Photography : Raphaël Bourdin 1st AC : Stephen Lecoq 1st AC (forest) : Cédric Paillard 2nd AC : Carla Angers Gaffer : Stellina
    Vitale Sparks : Raphaëlle Favrel Sparks : Jonathan Munguia Grip : Octave Maria Assistant grip : Coline Boy Assistant grip : Guillaume Lebigre Set Design : Ceren Kaya Assistant Set Design : Jérôme Joubert Assistant Set Design : Johan Villaça Stylist : Tara Ziegfield MUA - Body Art : Meyloo Assistant MUA : Juliette Foucque MUA - Angélique Kidjo : Zoé Cattelan Hairdresser : Thomas Léveillé (Dreadlux) Barber : Yoan TAVARES (Studio Barber) On set photographer : Laurie Bisceglia Casting : Boonie Prod Shoot at Studio
    Kremlin Special thanks to Kevin Hamard at Panavision EDIT : Thomas Leloup
    Color Grading : Antoine Ravache
    TALENT:
    Dancer - Movement Director : Ablaye Diop Dancer : Jamsy Dancer : Filipe Pereira Dancer : Salomon-Dicka Talent : Malyka R.Johany Model : Claudia Nem Mbocka Model : Gabrielle Gbeuly Model : Aissata Kobele Kaita Model : Aida Coly Model : Noelie
    Follow Mr Eazi
    Facebook: www.facebook.com/officialmrEaZi/
    Twitter: twitter.com/mreazi
    SoundCloud: soundcloud.com/mreazi
    Instagram: www.instagram.com/mreazi
    Web: mreazi.com
    YouTube: smarturl.it/MrEaziYouTube
    #MrEazi #Orokoro #AngeliqueKidjo #Cotonou

    Category : Nigeria Music Videos

    #mr#eazi#ograve#oacute#feat#ang#eacute#lique#kidjo#official#music#video

    0 Comments and 0 replies
arrow_drop_up